ukstudyroute9ja | Unsorted

Telegram-канал ukstudyroute9ja - UK Study Route

96

Subscribe to a channel

UK Study Route

Some got theres here and cheap too… the ones wey pack come from nigeria no use them again…

Читать полностью…

UK Study Route

But they said its expensive there

Читать полностью…

UK Study Route

🤣🤣🤣

Make God help me o

Читать полностью…

UK Study Route

Na rubbish dem dey sell for nigeria

Читать полностью…

UK Study Route

Baba just carry one jacket come

Читать полностью…

UK Study Route

Omo 😂😂

Make I crosscheck my sweaters

Читать полностью…

UK Study Route

Bros this kind cold sef, e go be like say your organs no dey work again…

Читать полностью…

UK Study Route

Make I no transfer the aggression from this cold ontop una body oo

Читать полностью…

UK Study Route

@Man_Like_Eazie drop Location abeg

Читать полностью…

UK Study Route

If na one, one bottle of CocaCola: we are just 79 here💃🏃💃 let's celebrate.
£1.40 each

Читать полностью…

UK Study Route

Thank God for coming through after all

Читать полностью…

UK Study Route

Dem say my head don big !

Person video me.. myself I was disappointed 😂😂

I have 3 days to chop sha let me see what I can add 😁😁

Читать полностью…

UK Study Route

Staff Direct 4U LTD need X30 warehouse loaders. Cannock (ws11 8aa)-Full time only-7am to 3:30pm or 2pm to 10:30pm. Text your name + Cannock to 07854362344 for call back- £10.42ph

Читать полностью…

UK Study Route

Congratulations brother. I am happy for you bro.

Читать полностью…

UK Study Route

please help me.
That i can resume immediately

Читать полностью…

UK Study Route

Hey guys, a friend staying around colmore Row needs a female roommate. 600 pounds p/m and a 3month contract

Читать полностью…

UK Study Route

You go buy Better ones here

Читать полностью…

UK Study Route

Na when I reach here I know say na rubbish dem dey sell

Читать полностью…

UK Study Route

U never reach Winter Proper

Читать полностью…

UK Study Route

With £100, you go be King of the Street

Читать полностью…

UK Study Route

The cold dey shrink things

Читать полностью…

UK Study Route

I no tell una make una come with dependent say cold dey😁😂

Читать полностью…

UK Study Route

I'm sure with £100, I can spoil guys in my street when I go naija. See the rate today

Читать полностью…

UK Study Route

Make I buy for people still in naija

Bros Chima will handle uk for me 🤭

Читать полностью…

UK Study Route

Mehn I am super grateful to God 🙏🙏

Читать полностью…

UK Study Route

Guuuuuyyy I can relate oo 😂😂

Читать полностью…

UK Study Route

Congrats bro…

You really tried to keep up ooo..
You go don slim down by now..

Читать полностью…

UK Study Route

Congratulations Bruv

Читать полностью…

UK Study Route

Toughest 1 month and 1 week of my life but I thank God it ended in praise 🥳🥳

London... shutdown!!!!


Please na accommodation wahala now o 🙏🙏

Читать полностью…

UK Study Route

I am to use CV library. But hope they won't do like UKVi to verify whether I dey lie or not?

Читать полностью…
Subscribe to a channel