A room is available is in a 3 bedroom shared apartment. Location is Dudley. Preferably female (with no dependant). 600 pounds, no deposit. Bills inclusive.
Читать полностью…Omo 😳😳and boss @Olabodey1 say cold never start 😳😳
Читать полностью…Some got theres here and cheap too… the ones wey pack come from nigeria no use them again…
Читать полностью…Bros this kind cold sef, e go be like say your organs no dey work again…
Читать полностью…Make I no transfer the aggression from this cold ontop una body oo
Читать полностью…Please am Thelma from ulster I will like to join this group
Читать полностью…Any girl looking for a male dependant... Money is available
November intake
Hey guys, a friend staying around colmore Row needs a female roommate. 600 pounds p/m and a 3month contract
Читать полностью…Na when I reach here I know say na rubbish dem dey sell
Читать полностью…I no tell una make una come with dependent say cold dey😁😂
Читать полностью…I'm sure with £100, I can spoil guys in my street when I go naija. See the rate today
Читать полностью…Make I buy for people still in naija
Bros Chima will handle uk for me 🤭