Latest Free Browsing, Game Downloads, Android Tricks, Helpful Tips and Tech Updates. We cover all countries including Nigeria 🇳🇬 South Africa 🇿🇦 Ghana 🇬🇭 Uganda 🇺🇬 Kenya 🇰🇪 India 🇮🇳 Jamaica 🇯🇲 etc @wizytechs
Lol
It's expected but those scamming can't see beyond their nose
This is already black hat and you're still trying to swindle again
It's just funny to see
Make una de careful of scammers... They plenty here
Читать полностью…I'm working with the owner @reunnee
Give him credit
Once I see am for litron
I go first leave other apps for like 6 months
Litron too good
E shock this one say person wey get app dey thesame group with am 😂
Читать полностью…Boss give us Airtel and Glo
I go order 2 sure OS for you
User 2059037891
changed username from - to Bolarinwa360
Wetin that one mean,and from where will I change that. I am a novice o
Читать полностью…Oya rest,nor be everybody cheat dey work for normally, i remember the days of cgi cheat, good old days
Читать полностью…Toggle airplane mode... If that one no work, try open Tiktok app for about a minute then try reconnect
Читать полностью…User 6008181022
changed name from Generalwahab to Generalwahab ⚡VIA
Did I ask you to respond to my question?
Why are you intruding?
🗣️💨If a question isn't directed at you, you don't need to respond.
Can't you see that the question isn't for a kid?
God bless you man
Send location, my guy wan waybill 2 OS for you
The owner na God-tech bah??
I been dey chat person wey dey use same DP with am
Remember to switch back to default if you notice any mood swings from MTN
Читать полностью…User 2059037891
changed name from OMITOGUN AYODEJI to 🐾🌱SEED🍅🥠🐼OMITOGUN 🍅 🐈⬛🐰 🐾🌱SEED🍅🥠🐼AYODEJI 🍅🐈⬛🐰
That place were you dey switch from 3g to 4g
You go see Access Point Name on top
Tap on it
The default is always the first one
Click on the 2nd one
Toggle airplane mode on and off
Connect to litron
When will you send test file
I need change from MTN
Me don rest already sef,I don delete the shege
Читать полностью…Done all that ,still it was not connecting
Читать полностью…Ever since I dey try this litron on TikTok sub the App never work for me.I don upgrade the App,scroll on TikTok for 5'. Still the App no work for me. Pls what is happening
Читать полностью…🗣️💨 Kindly, let the person to whom the request is directed respond to my question, not an intruder.
I beg your pardon.🙅